DEM DEY TALK
DEM DEY TALK

Tee Cee Gh - DEM DEY TALK Lyrics

Dec 21, 2020
2
DEM DEY TALK Music Video

DEM DEY TALK Lyrics

Oh na na na na na yeah yeah itz your homie T oooo no no no Yeah Yeah
As I dey hustle for street dem dey talk ooo
I pull up the benz them dey watch ooo
As I dey collect money dem dey vess ooo oooo

Asem bia Aba

As I dey hustle for street dem dey talk ooo
I pull up the benz them dey watch ooo
As I dey collect money dem dey vess ooo ooo

Asem Bia Aba

Wetin man no see Wetin man go do ouoo ooo oo
Asem Bia Aba

Wetin man no see Wetin man go do ouoo ooo oo

People want to see me fail
I just want to see me win
Enemies be frienimies
This is life I really see
Choose your path and make it real
All the enemies go feel
Them go see say I am going to the top
Them go see say I am never giving up
Allah yayi koomi Jisuro mutumina

As I dey hustle for street dem dey talk ooo
I pull up the benz them dey watch ooo
As I dey collect money dem dey vess ooo ooo

Asem bia Aba

As I dey hustle for street dem dey talk ooo
I pull up the benz them dey watch ooo
As I dey collect money dem dey vess ooo ooo

Asem Bia Aba

Awonya dey kill boyz ooo
Small small coins big noise me I dey vess vess
I pull up in the benz no stress s3 moa saddy one side junkys dey check check
Junkys dey check check
Oh no no no no baba you do all ooooo yeah yeah yeah
Oh no no no no baba you too nice oooo na na na na yeah yeah yeah yeah

As I dey hustle for street dem dey talk ooo
I pull up the benz them dey watch ooo
As I dey collect money dem dey vess ooo ooo

Asem bia Aba

As I dey hustle for street dem dey talk ooo
I pull up the benz them dey watch ooo
As I dey collect money dem dey vess ooo ooo

Wetin man no see Wetin man go do ooo ooo oo
Asem Bia Aba

Wetin man no see Wetin man go do ooo ooo oo
Asem Bia Aba

Writer(s): Najib Sinare
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of DEM DEY TALK

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "DEM DEY TALK".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

13
Hot Songs

1

3
by Xavi

1

102
Recent Blog Posts