Gra Gra
Gra Gra

Timaya - Gra Gra Lyrics

Gra Gra Lyrics

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fuck up you will never get away

Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

Everything is popping up for my side
That's why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me I dey sail everyday with all of my guys
I say thank is full person wey dey talk don chop belle full
Back inna the days dem call me a fool
See me today say my God I'm grateful
It's Chulo Way

Say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Right now I can't do gra gra do gra gra I no dey gberaga

I say you no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain
You no wan work you say Chukwubiko
You go expect manna to fall from heaven oo
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh
Do gra gra do gra gra I no dey gberaga
That's why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

If life give you pain please pop Champagne oo
Don't give a damn don't you complain oo
See these people dem a insane oo oo
If life give you pain please pop Champagne oo
Don't give a damn don't you complain oo
See these people dem a insane oo oo
Me I tell them me I see o God hear me who nobody for my side
Me I look my left my right I see nobody for my side
Hustlers don't complain we just figure it and slide
Say we ready for the rainy day only God dey my side

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way
Everybody know say me don't give the fvck I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fuck up you will never get away

Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Gra Gra

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Gra Gra".

Frequently Asked Questions

Lyrics Discussions

1

126

1

477
Hot Songs

5

2K
by 4batz

1

10
Recent Blog Posts