TAFAWA BALEWA
TAFAWA BALEWA

Timmy Parker, ANIKE, BABY JEZ - TAFAWA BALEWA Lyrics

Mar 29, 2022
4
TAFAWA BALEWA Music Video

TAFAWA BALEWA Lyrics

Kowa Kowa kowole
Kawonile kor gba lewa
Tafatafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Yeah yeah
Kilonsele gan gan
TimmyParker Parkerleee say
Kilon shele gan...
(Forty1)
(Hundred)
Yeah I'm feeling pain
Like I'm in a cage
Who am I at war with
Who has all this rage
Now I'm feeling cold
The pain is getting old
Old soldier wey wicked
E still dey come and go
Kosomono
Lyrical
Roll me colarado make I travel go
Wetin depression cos e dey pieces o
Tabani ka shaajo I'm very picky tho
Leke Leke gimme white finger
Gimme white
And as I'm tryna grow bigger dem dey gimme fight
Like a suicide killer
Wey dey live inside
Blood of Jesus of jesus
Awuzubilahi
Vibes and insha Allah
Kowa Kowa kowole
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Kowa Kowa kowole wa
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Bad man pull up
Bad man pull up
Bad man Para
Lowafidi wulowubo tehbo
Bad man Na sinner wey no gree sey him b sinner
Everybody claiming real I Don tire for the matter
Spiritual
Physical
Hot and cold
Water
Ice
I no fit shout
Cat out of the bag
Take a look at me now
Am I looking high
Leke Leke gimme white finger
Gimme white
And as I'm tryna grow bigger dem dey gimme fight
Like a suicide killer
Wey dey live inside
Blood of Jesus of jesus
Awuzubilahi
Vibes and insha Allah
Kowa Kowa kowole wa
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Kowa Kowa kowole wa
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Wolemi lemi lemi lemi lemi
Sare mode japa
My battery wey never full
Dem want me to shut down
fall down
I dey kakaraka always stand guard
Enter the place taking control like a Runtown
Oh no dem wan make I useless like a zero
You know
Nwatago still dey like I'm phyno
Chimo o
She b shouting when she see my rhino
Dildo
She no even need you to go Shilo
Sapa calling calling
Me no answer me I run away
Many chick wan make me useless
But me I no wan dey do again
Say oh lord
Can you take away the tears and pain
If I waste all of my sin no money
Tell me what I gain (Chai)
Me no wan useless for my life
Spend it like Tafa Balewa
Me no wan useless for my life
Spend like Tafa Balewa

Kowa Kowa kowole
Kawonile kor gba lewa
Tafatafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Yeah yeah
Kilonsele gan gan
TimmyParker Parkerleee say
Kilon shele gan...
(Forty1)
(Hundred)
Yeah I'm feeling pain
Like I'm in a cage
Who am I at war with
Who has all this rage
Now I'm feeling cold
The pain is getting old
Old soldier wey wicked
E still dey come and go
Kosomono
Lyrical
Roll me colarado make I travel go
Wetin depression cos e dey pieces o
Tabani ka shaajo I'm very picky tho
Leke Leke gimme white finger
Gimme white
And as I'm tryna grow bigger dem dey gimme fight
Like a suicide killer
Wey dey live inside
Blood of Jesus of jesus
Awuzubilahi
Vibes and insha Allah
Kowa Kowa kowole
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Kowa Kowa kowole wa
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Bad man pull up
Bad man pull up
Bad man Para
Lowafidi wulowubo tehbo
Bad man Na sinner wey no gree sey him b sinner
Everybody claiming real I Don tire for the matter
Spiritual
Physical
Hot and cold
Water
Ice
I no fit shout
Cat out of the bag
Take a look at me now
Am I looking high
Leke Leke gimme white finger
Gimme white
And as I'm tryna grow bigger dem dey gimme fight
Like a suicide killer
Wey dey live inside
Blood of Jesus of jesus
Awuzubilahi
Vibes and insha Allah
Kowa Kowa kowole wa
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Kowa Kowa kowole wa
Kawonile kor gba lewa
Tafa tafa ko balewa
Shoyi fe wulo lor b 5nera
Wolemi lemi lemi lemi lemi
Sare mode japa
My battery wey never full
Dem want me to shut down
fall down
I dey kakaraka always stand guard
Enter the place taking control like a Runtown
Oh no dem wan make I useless like a zero
You know
Nwatago still dey like I'm phyno
Chimo o
She b shouting when she see my rhino
Dildo
She no even need you to go Shilo
Sapa calling calling
Me no answer me I run away
Many chick wan make me useless
But me I no wan dey do again
Say oh lord
Can you take away the tears and pain
If I waste all of my sin no money
Tell me what I gain (Chai)
Me no wan useless for my life
Spend it like Tafa Balewa
Me no wan useless for my life
Spend like Tafa Balewa

Writer(s): Oluwatimilehin Areago
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of TAFAWA BALEWA

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "TAFAWA BALEWA".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Nipsey Hussle, Bino Rideaux

1

36
Hot Songs
by Rich Amiri

1

57
Recent Blog Posts