Far
Far

Topage - Far Lyrics

Jul 25, 2020
2
Far Music Video

Far Lyrics

O wa
Another one tell dem boi
Aaaaa
Aye aye oh aye ooh
Aye aye oh
Iyo oh

Se dem dey kraz put them all to shame
Dem dey mad enemies don fail
Dem judging me wey dem nor holy sha na fire burn dem
Fire unto dem
Wettin man don see mouth nor fit talk oh aye o
Aye oh aye ooh aye ooh

See dem go talk
When you dey try meet up
Dem go vex
When dey do pass dem aye aye ooh
Aye oni gba if you try move on aye o gba agidi aye o gba agidi
Mi o moh mi o moh
Mi o moh tell dem boi

Your enemies nor far from you nor far nor far
Please dont take too long oh my brother
Cause if you let them get to you
O le tipe ju oh
Your enemies nor far from you nor far nor far
Please don't take too long oh my sister
Cause if you let them get to you eh eh
O le tipe ju oh o
Ole ti ole tipe ju ohhhh

See Iya Bisi she say ole
Wettin me I do when she call ole
Se na because I nor de beg for food
She just wan use me play kung fu a ahh
E gba mi ohh
Me I nor fit fall rara oh rara oh eh eh eh

See dem go talk
When you dey try meet up
Dem go vex
When dey do pass dem aye aye ooh
Aye oni gba if you try move on
Aye o gba agidi aye o gba agidi
Mi o moh mi o moh
Mi o moh tell dem boi

Your enemies nor far from you uh uh nor far nor far
Please don't take too long oh my brother
Cause if you let them get to you eh eh
O le tipe ju
Your enemies nor far from you nor far nor far
Please don't take too long oh my sister
Cause if you let them get to you eh eh
O le tipe ju oh ole ti ole tipe ju ohhhh tell dem boi

Aah ah ye
Is another one
Topage e say haaaaa
O le tipe ju ohhh anh mixing Mirase
Iyo weh eh tell dem boi

Writer(s): Tony Ugiagbe
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Far

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Far".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts