Wanted
Wanted

Wande Coal - Wanted Lyrics

Oct 26, 2015
3
Wanted Music Video

Wanted Lyrics

Black Diamond
Black Diamond
It's Wande Coal
Major bangz

Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo mo lowo lowo
Awaman fowosere
Mopo mopo a lowo lowo
Eh ye ye ye ye

Tell these people say I don come now yeah
Tell these people say I don come make dem hear
People wey dey talk bad things make dem hear
E don tey when I dey do things I no dey see ya
Everytime dem dey shake
Everytime dem dey want to celebrate
Me I don dey thank God say I make am
You sef thank God you go make am oh oh oh
Balance well and check am
So many brothers dem dey player hate
Money going round so I rotate
Now come on bodyguard make you protect am
It is funny how you dey see me
Shey na because I no dey jam before
Shey na because I don dey break the law
But don't forget na me be the key to the door

Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo mo lowo lowo
Awaman fowosere
Apo apo a lowo lowo
Eh ye ye ye ye

Baby my gbedu just dey drop
They call me Wande Coal
And am moving up up and all the girl start
To dey shake their booty non stop
Na where I dey work na there I must chop
And anytime I dey try to explain
To my people say my people dey doubt
Dem talk say me I no fit stand
Abi na them get when l over understand
If you want to try me
You can go and chop sand
Some people still be looking like life is a joke
Instead them to be working
And be hustling for the dough
My people need to appreciate abi to let me know
And all the celebrities they already know
So this is what I'm tryna say basically
Anytime you see me make
You know say money dey
No jibiti you go know say money dey
If you go GTB you go see say money dey

Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo mo lowo lowo
Awaman fowosere
Apo apo a lowo lowo
Eh ye ye ye ye

See sugar
Shebi na very important people we be
We no be regular
Shebi na game we dey play
We go play am the way we dey play snooker
Take it easy well easy with my people
And e no matter what you say
As long as we keep it burning everyday

Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Cos awalan fowosere
Apo apo a lowo lowo
Won gbo mi nigboro
And dem dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Dem dey find me nigboro
Cos awalan fowosere
Apo apo mo lowo lowo
Awaman fowosere
Apo apo a lowo lowo
Eh ye ye ye ye

Writer(s): TOMAS BARFOD, KASPER LOVGREN BJORKE, MAGNUM COLTRANE PRICE, PETER BUCH
Copyright(s): Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music, Integrity Music, Songtrust Ave, Peermusic Publishing, Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Wanted

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Wanted".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

479
Hot Songs
Recent Blog Posts