Fine Lady
Fine Lady

Xkrona - Fine Lady Lyrics

Aug 12, 2021
6
Fine Lady Music Video

Fine Lady Lyrics

Xkrona on this one oh oh
Say which kind love be this o
Which kind love be this o
Wey you show me so
Woah woah woah woah woah
Na my Carolina
Making me freeze time
Giving me ginger
When she freestyle
I no fit calm down
Baby sweeter ya ya ya
Na my Carolina
Making me freeze time
Giving me ginger
When she freestyle
I no fit calm down
Making me freestyle ya ya ra

Never go away away
Make you no come
Separate my soul
Me I no fit kill myself
For alcohol
One man down
For the Hennessey eh
Call the 911
Make dey bring the ambulance
Make my matter no too cast
Make my matter no too cast o

I get a fine lady
She no like make
I stress for her
And no be lie
Say she love me suh
No be lie say she love me suh
Which kind love be this
Shey na juju
Wey you hold me suh
Wetin you do me
Me I no fit go
Another man
No fit come your way eh
I get a fine lady
She no like make
I stress for her
And no be lie
Say she love me suh
No be lie say she love me suh
Which kind love be this
Shey na juju
Wey you hold me suh
Wetin you do me
Me I no fit go
Another man
No fit come your way eh

I'm tryna get this love work
No I ain't tryna get this catwalk
You gon listen
If you get the mind tho
No chilling with
The fuck boy dawg eh
It's a likkle likkle thing tho
And her friends tryna
Fuck with my mind tho
I get the stack and this trap
That they don't know
No chilling with the
Fuck boy dawg eh

Tarirata
Tarirata Tarirata
Tarirata Tadarirata
Tarirata Tarara rara ah
Tarirata
Tarirata Tarirata
Tarirata Tadarirata
Tarirata Tarara rara ah

I get a fine lady
She no like make
I stress for her
And no be lie
Say she love me suh
No be lie say she love me suh
Which kind love be this
Shey na juju
Wey you hold me suh
Wetin you do me
Me I no fit go
Another man
No fit come your way eh
I get a fine lady
She no like make
I stress for her
And no be lie
Say she love me suh
No be lie say she love me suh
Which kind love be this
Shey na juju
Wey you hold me suh
Wetin you do me
Me I no fit go
Another man
No fit come your way eh

Another man no fit
Come your way
Another man no fit
Come your way
Another man no fit
Come your way eh eh ya

Writer(s): Alexander Nwabueze
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Fine Lady

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Fine Lady".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Rich Amiri

1

47

1

2
Recent Blog Posts