Good Life
Good Life

Aba Worldwide, Erigga, Graham D - Good Life Lyrics

Aug 1, 2021
6
Good Life Music Video

Good Life Lyrics

Uh yoo yoo
Ma ma ma iye ye
Laa laa oohh
King paper
Iyo laa
Soon en go drop
Doubts go clear
The story don dy long
But en no matter
Na make life dey smoke dey
Na en be the matter
Slip go dy drop no matter
How en tight reach
As our own take come
Na so my own go come too
You go pull up for your G_guard
I go pull up for my Lambo'
Throw small bash
Chop life one blunt jambo
I go hard for the hustle
Make my life with balance
Live life with no worries
Like pikin when dem born
For chand
Tour around go on vacation
With person pikin
Show am good love
Beyonce and J
Still dy learn work
Am a man of love
I dy love I still dy push work
Me no say street tight
Pass t**e t**e were never tier
Grace be like oil penetrate
Everywhere tier
Na good life I dy pray for
Get wetin I work for
Even messi no go like quit barca
Person wey you give bread
No go like reject butter
Olosho wey you knack well must Come back for round two
I don dy drop jam
Nobbe one no be two
And if you no be gay
Love me I love you too
Ike aguna gi for the matter ooh
Akpuruka for the street
Aki no be pawpaw ooh
You no fit make am no be true
Don't give for the hustle now
Chukwu e go see you tru
You know the matter
If the gather
Ndi asiri dey can never pull me down
No worry nothing is impossible oooh
Ooh ooh ooh ooh
Ahh ooh ooh ooh
Now we living good life
For body e dey scratch
Dem like kro kro
No worry this life be like kpomo
Na hustle be the water oooh
Very soon e go soft
It's funny how people think
I won't make it cos
Am from the south
Bite the pour water with your mouth
Take am remove all your doubts
Cos if you give ndoka
No be say you rap pass me
Your people dy spend money well
Well na why dy dy cast me
Cheat me for all the award
I like my kpor
Travel enter my world
Reason my people
I call them my tribe
Cos we understand each other
30million streams no em bother
Because na the same currency
When I choose give you
Na em they give me too
No dy over do
I suppose tire pass like this
En don over do
Na God say erigga start with
Erigma II
Cos if I write my life
Read am give you
I sure say you no like
Make them see me with you
Js2 me and my crew don dy
Smoke igbo for back of school
Come u know I dey with tools
Kra kra
Ike aguna gi for the matter ooh
Akpuruka for the street
Aki no be pawpaw ooh
You no fit make am no be true
Don't give for the hustle now
Chukwu e go see you tru
You know the matter
If the gather
Ndi asiri dey can never pull me down
No worry nothing is impossible oooh
Ooh ooh ooh ooh
Ahh ooh ooh ooh
Now we living good life
For body e dey scratch
Dem like kro kro
No worry this life be like kpomo
Na hustle be the water ooh
Very soon e go soft
E go soft o

Uh yoo yoo
Ma ma ma iye ye
Laa laa oohh
King paper
Iyo laa
Soon en go drop
Doubts go clear
The story don dy long
But en no matter
Na make life dey smoke dey
Na en be the matter
Slip go dy drop no matter
How en tight reach
As our own take come
Na so my own go come too
You go pull up for your G_guard
I go pull up for my Lambo'
Throw small bash
Chop life one blunt jambo
I go hard for the hustle
Make my life with balance
Live life with no worries
Like pikin when dem born
For chand
Tour around go on vacation
With person pikin
Show am good love
Beyonce and J
Still dy learn work
Am a man of love
I dy love I still dy push work
Me no say street tight
Pass t**e t**e were never tier
Grace be like oil penetrate
Everywhere tier
Na good life I dy pray for
Get wetin I work for
Even messi no go like quit barca
Person wey you give bread
No go like reject butter
Olosho wey you knack well must Come back for round two
I don dy drop jam
Nobbe one no be two
And if you no be gay
Love me I love you too
Ike aguna gi for the matter ooh
Akpuruka for the street
Aki no be pawpaw ooh
You no fit make am no be true
Don't give for the hustle now
Chukwu e go see you tru
You know the matter
If the gather
Ndi asiri dey can never pull me down
No worry nothing is impossible oooh
Ooh ooh ooh ooh
Ahh ooh ooh ooh
Now we living good life
For body e dey scratch
Dem like kro kro
No worry this life be like kpomo
Na hustle be the water oooh
Very soon e go soft
It's funny how people think
I won't make it cos
Am from the south
Bite the pour water with your mouth
Take am remove all your doubts
Cos if you give ndoka
No be say you rap pass me
Your people dy spend money well
Well na why dy dy cast me
Cheat me for all the award
I like my kpor
Travel enter my world
Reason my people
I call them my tribe
Cos we understand each other
30million streams no em bother
Because na the same currency
When I choose give you
Na em they give me too
No dy over do
I suppose tire pass like this
En don over do
Na God say erigga start with
Erigma II
Cos if I write my life
Read am give you
I sure say you no like
Make them see me with you
Js2 me and my crew don dy
Smoke igbo for back of school
Come u know I dey with tools
Kra kra
Ike aguna gi for the matter ooh
Akpuruka for the street
Aki no be pawpaw ooh
You no fit make am no be true
Don't give for the hustle now
Chukwu e go see you tru
You know the matter
If the gather
Ndi asiri dey can never pull me down
No worry nothing is impossible oooh
Ooh ooh ooh ooh
Ahh ooh ooh ooh
Now we living good life
For body e dey scratch
Dem like kro kro
No worry this life be like kpomo
Na hustle be the water ooh
Very soon e go soft
E go soft o

Writer(s): Monday Samuel
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Good Life

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Good Life".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts