It Is What It Is
It Is What It Is

Gold - It Is What It Is Lyrics

Apr 30, 2021
10
It Is What It Is Music Video

It Is What It Is Lyrics

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public, come dey beg for side
Don't get it twisted o
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance o
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last o, whoa, whoa, whoa
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate o
Lowkey, they hate their lives
And they're lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey, you hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man, I no see you, yeah

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

(Leave am)
(Leave am)
It is what it is
It is what it is

Writer(s): Adekunle Kosoko, Marcel Akunwata
Copyright(s): Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of It Is What It Is

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "It Is What It Is".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

126

1

477
Hot Songs

5

2K
by 4batz

1

10
Recent Blog Posts