Spiritual
Spiritual

Burna Boy - Spiritual Lyrics

887
Spiritual Music Video

Spiritual Lyrics

Yeah (It's Kel-P vibes)
Ah yeah yeah yeah uh
Ah yeah yeah uh uh
Ah yeah yeah yeah uh uh

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, spiritual, highly spiritual, ay
Ohh, spiritual, highly spiritual

Omo I don tire, tire, tire, tire
Tell them no, me nuh holding back
See I fi wire, wire, wire, wire
All the money wey dey my bank
Just to show you that I'm for real
You know its not hard to find me
I been on the road and men are slow down
But I run with the program

Said all my people spiritual
Ori won kpe
Da ba wonle
Ja ko wo wagbe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Da ba wonle
Ja ko wo wagbe

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, spiritual, highly spiritual, ay
Ohh, spiritual, highly spiritual

Gyal ah whine 'pon me, uh
Me shine like a diamond ring, uh
Dem coulda neva style 'pon me
Ah, girl you know seh man ah real stylist
Ah, you never seen a style like this
Ah, your gyal wanna have my kids
Ah, she wan' live her life like this
Cah she know seh everyting nice an' crisp

Said all my people spiritual
Ori won kpe
Da ba wonle
Ja ko wo wagbe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Da ba wonle
Ja ko wo wagbe

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, spiritual, highly spiritual, ay
Ohh, spiritual, highly spiritual

Yeah uh
Ah yeah yeah yeah uh uh
Ah yeah yeah uh uh
Ah yeah yeah yeah uh uh
Ah yeah ah yeah uh uh
Ah yeah yeah uh uh
Ah yeah ah yeah uh uh
Ah yeah yeah yeah uh uh

And, the message from Burna I believe would be
that every black person should please remember
That you were Africans before you became anything else

Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Kelvin Peters
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Spiritual

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Spiritual".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
X
by Poppy

1

209
Hot Songs
Recent Blog Posts