#Yawadey

#Yawadey Lyrics

Its Lyric call the paramedic yeah men
Oh lord have his mercy eh eh
Oh lord of his mercy he don happen eh
Uh uhuh uh uh uh
Uh uh uh uh

I been dey wear Versace shirt they wear their ray bann
So they need Versace shirt happy is the nation
Dem play me song for tv and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done and they talk
They taking on me's behaviour
Dem call me Oluwaburna lyrics creator
On the road to greatness dem a sink under haters
Some of dem a hire private investigator
I tell dem no be by force eh
Tell dem no be by force
As I dey try waka pack I dey do my thing
I tell dem no be by force eh eh eh
Tell dem no be by force eh
Tell dem no be by force
As I dey try waka pack I dey do my thing
I tell dem no be by force

If you never see landlord yawa dey o
And if you never know yawa dey o
You dey for house you see your family dem never chop yawa dey o
And if you no go church yawa dey o
And if you no dey rush yawa dey o
Comot for road police stop you dey search you see police yawa dey o

See in 2010 when I drum a single
I was skinny and my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see no be so this thing go the tin go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away and I no fit come back
I dey try to win a grammy to say I don die
But 2012 I sign the contract

I tell dem no be by force eh
Tell dem no be by force
As I dey try waka pack I dey do my thing
I tell them no be by force eh eh eh
Tell dem no be by force eh
Tell dem no be by force
As I dey try waka pack I dey do my thing
I tell them no be by force

If you never see landlord yawa dey o
And if you never know yawa dey o
You dey for house you see your family dem never chop yawa dey o
And if you no go church yawa dey o
And if you no dey rush yawa dey o
Comot for road police stop you dey search you see police yawa dey o

This new era is not the same o
New era galala go put dem to shame o
Oya oya show dem kill them show dem kill dem show dem kill dem you no understand
This new era is not the same o
New era galala go put dem to shame o
Oya oya show dem kill them show dem kill dem show dem kill dem show dem show dem
Ha ha ha ha na so now Sabi boy believe you

If you never see landlord yawa dey o
And if you never know yawa dey o
You dey for house you see your family dem never chop yawa dey o
And if you no go church yawa dey o
And if you no dey rush yawa dey o
Comot for road police stop you dey search you see police yawa dey o
Eh eh eh eh e ou omo dance pass dance oo

Oya now ok now on till na dance wey dey now na dat time dem go follow us now
Oya show case
Oya show dem kill dem show dem kill dem show dem kill dem show dem
Oya oya show dem kill them show dem kill dem show dem kill dem show dem eeee
Oya oya show dem kill them show dem eh kill dem eh show dem eh kill dem eh show dem eh

Lyric no more asupa asupa

Writer(s): DAMINI EBUNOLUWA OGULU, ERIC ISAAC UTERE, DAMINI OGULU, ERIC ISSAC UTERE, PIRIYE ISOKRARI
Copyright(s): Lyrics © TuneCore Inc., Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of #Yawadey

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "#Yawadey".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Rich Amiri

1

47

1

2
Recent Blog Posts