Feel Alright
Feel Alright

Icy Ace - Feel Alright Lyrics

Jul 17, 2021
3
Feel Alright Music Video

Feel Alright Lyrics

Steady grind and we flex
And you know we vibe all night too
I don't like to be stressed
Abeggi lemme feel alright
Abeggi lemme dey my prime
You only live once oo o
And them no fit to fall me
Cuz Oluwa dey my side
We suppose to dey jolly but life na jejely
Everything na turn by turn
God be my papa Joyce my mama yeah
Tell me why I no go shine yeah yeah
Even tho somma dem dey wish us well oo
Somma dem dey wish us bad sha
But we go dey head to the top
And they go follow
Icy girl icy girl
You see am falling for you
Don't be shy just be mine
Abeggi come closer
So we can have a good time
I know you really wanna have fun tonight
Girlie wey dey shine like this omo na she be the silver and gold I swear
Me nuh like to talku talku
But the the girl the give me power yeah
She say make I chook her chooku chooku
She say make I give her cucumber
Me nuh like to talku talku
But the the girl the give me power yeah
She say make I chook her chooku chooku
She say make I give her cucumber oh yeah
Steady grind and we flex
And you know we vibe all night too
I don't like to be stressed
Abeggi lemme feel alright
Abeggi lemme dey my prime
You only live once oo o
And them no fit to fall me
Cuz Oluwa dey my side
We suppose to dey jolly but life na jejely
Everything na turn by turn
God be my papa Joyce my mama yeah
Tell me why I no go shine yeah yeah
Even tho somma dem dey wish us well oo
Somma dem dey wish us bad sha
But we go dey head to the top
And they go follow

Steady grind and we flex
And you know we vibe all night too
I don't like to be stressed
Abeggi lemme feel alright
Abeggi lemme dey my prime
You only live once oo o
And them no fit to fall me
Cuz Oluwa dey my side
We suppose to dey jolly but life na jejely
Everything na turn by turn
God be my papa Joyce my mama yeah
Tell me why I no go shine yeah yeah
Even tho somma dem dey wish us well oo
Somma dem dey wish us bad sha
But we go dey head to the top
And they go follow
Icy girl icy girl
You see am falling for you
Don't be shy just be mine
Abeggi come closer
So we can have a good time
I know you really wanna have fun tonight
Girlie wey dey shine like this omo na she be the silver and gold I swear
Me nuh like to talku talku
But the the girl the give me power yeah
She say make I chook her chooku chooku
She say make I give her cucumber
Me nuh like to talku talku
But the the girl the give me power yeah
She say make I chook her chooku chooku
She say make I give her cucumber oh yeah
Steady grind and we flex
And you know we vibe all night too
I don't like to be stressed
Abeggi lemme feel alright
Abeggi lemme dey my prime
You only live once oo o
And them no fit to fall me
Cuz Oluwa dey my side
We suppose to dey jolly but life na jejely
Everything na turn by turn
God be my papa Joyce my mama yeah
Tell me why I no go shine yeah yeah
Even tho somma dem dey wish us well oo
Somma dem dey wish us bad sha
But we go dey head to the top
And they go follow

Writer(s): Fenata Barie
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Feel Alright

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Feel Alright".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

479
Hot Songs
Recent Blog Posts