Hold On
Hold On

Iyanya - Hold On Lyrics

5
Hold On Music Video

Hold On Lyrics

Oh girl I know how you dey feel
That kind feeling you dey feel
Na the same way wey I dey feel
But we no come sure if it be real
I know you wan chop banku
Boy I need beloma daku
Honey its a critical situation
Very tempting association

Chukwuma e break your heart
Eugina she thief your man
And if person fit to take your man
I'm sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how

Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am ok o o
Hold on
When it's inside
You go feel am
Make you no rush this girl

Take your time you know
Love be like russian roulette you know oh yeah
I know say your time dey go
But that no mean say romance be true Love
Oh baby take your time you know
Girl I swear when I hold you na there you go know
For now lets chill as we proceed na there you go know

Chukwuma e break your heart
Eugina she thief your man
And if person fit to take your man
I'm sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how

Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am you go feel o o o hey girl
Hold on
When it's inside
You go feel am
Make you no rush this girl feel am oh girl
Take your time you know
Love be like russian roulette you know
I know say your time dey go
But that no mean say romance be true Love
You sexy girl toh bad
E go sweet if you no rush
You know I'm tempted to touch oh

Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am you go feel yeah ye hold on
Hold on
When it's inside
You go feel am
Make you no rush this girl make you rush the girl

Writer(s): IFIOK MONDAY EFFANGA, IYANA ONOYOM MBUK
Copyright(s): Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Hold On

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Hold On".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts