Mungo Park
Mungo Park

Korede Bello - Mungo Park Lyrics

Mar 7, 2016
32
Mungo Park Music Video

Mungo Park Lyrics

Korede Bello o eh eh aah
Oga Don Jazzy tuale
When you go marry
Sheybi you get the money
Kilode why you dey dulling

Yesterday orobo
Today na lekpa oh
Shey na omo dudu
Abi omo pupa oh eh

No kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find
Like you wan discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

You dey craze
Mmm
Come here
Hei hei if I catch you
Mungo abi
Hei hei Mungo

Auntie Patricia
Pati Patricia
Men have been knocking
And menopause is knocking

Kok kok who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you you say
All men are the same

But if all men the same
Toh pick one already
E don dey look like you wan
Discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

You dey craze
Mmm
Come here
Hei hei if I catch you
Mungo abi
Eh Mungo

Oga poke noser kaii
I pass my neighbor walahi
I buy my motto I say
E fit me a lot oh

Assalamualaikum laikum
Mualaikum salam lam
Aboki da hustle
You dey find juju for bottle haba kai

If you say na juju
Then go do your own
No dey poke nose like you wan
Discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you one discover Mungo Park
Discover Mungo Park

Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
Eh le le le le you better stop
You no fit discover Mungo Park

Writer(s): KOREDE KAREEM BELLO, MICHAEL AJEREH COLLINS
Copyright(s): Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Mungo Park

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Mungo Park".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts