Oga Boss
Oga Boss

Laime, Buju, Bad Boy Timz - Oga Boss Lyrics

4
Oga Boss Music Video

Oga Boss Lyrics

Oga, oga
O shocki won bakan
Omo o yea yea
Oga boss
Kilonso
Where the funds
You too dey talk
Oga boss
Kilonso
Where the funds
You too dey talk
Plus 234
Why you ringing on my celli
I hear say you no get raba for me
Look how I flex
And the way that I finesse
Ain’t got no stress
Ogbeni run me my cheque
On a Friday
I be turning up with the gang on Friday
If you see me for party you know they don pay
And you know with my raba me I don’t play
Oga boss
Kilonso
Where the funds
You too dey talk
Oga boss
Kilonso
Where the funds
You too dey talk
Run me my Cheque, run me my Cheque
Jor ma fimi shere
Run me my Cheque, run me my Cheque
Jor ma fimi shere (u no wan get sense ni?)
Anywhere I go dem pay me my money won fi mi shere
So I pull on the scene and I pull with your kele
365 days, I am working and you know this shit is real
Pull up in my top off with my brethren and u know this shit for real
Young fela in the building, o shock won and you know it’s trill
Tan ba fe she normal, cut a neck and get the deal done
Run it up already oh Yeah
Manna pull up in a B! Oh yeah
In the ride I’m coming your way
I won’t hear what else you say
Aye okpe meji we living in the hills
Chevron drive down to lekki for the thrill
We be chilling we don’t need to know the bill
Catching flights while these niggas catching feelings
Hit Amaka for the flex she finessing
Tolani no dull me she pull up inside avensis
See as I dey flow and no be say I dey on menses
Dem no dey hear, hear, hear!
Oga boss
Kilonso
Where the funds
You too dey talk
Oga boss
Kilonso
Where the funds
You too dey talk
No be beans
No be rice
Mix the henny with the sprite
See my life
See my eyes
All my guys
Dem don high
Oh my days!
Kilode!
Money dey!
Owo ti dey!

Writer(s): Daniel Benson, Olorunyomi Oloruntimilehin, Onisolaime Bennibor
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Oga Boss

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Oga Boss".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Belters Only, Jazzy

1

42
Hot Songs
by SZA

1

867
Recent Blog Posts