Coo'dan
Coo'dan

Pherowshuz - Coo'dan Lyrics

1
Coo'dan Music Video

Coo'dan Lyrics

Woooo!
Haaa!
They didn't see this coming
No, no, no, no
Here we go, go go
It's your boy Phero'
Phero' let my people go
Airbove music
One more time on this
I know your type, plenty noise, overhype
For your mind you fresh
But 4 real life, u over ripe
If dem leave you now, you go be wizkid overnight
When I see your type, I no dey delete I dey overwrite
Sometimes see finish, na him dey cause oversight
If you know, you know, you sef you sabi, you over right!
For pessin car, na you wan sidon four owner side
Cannot stand for anything, dats why you cannot own a side
Me I'm killing any beat, it's a straight up homicide
And I've been doing this, matter fact since I was 5
Or wait, was it eleven, or maybe it was sixteen
Kinda like Nigerias problems it's always been shifting
From one place to another
Or one person to the other
When we can simply join hands and all work together
But nah! everybody wan dey shout him shout
And right there's what I'm talking about
Abeg coo dan
Money dey talk
I no fit shout
All this noise what is it all about
Omoh! Coo'dan dere!
Na so so mouth, you dey run your mouth
All around from the north to the south
Omoh! Coo'dan dere!
Chop one, chop two, na only you?
Na everything you wan collect for this life
Shooo! Coo'dan dere!
Them never humble you before abi
When them do you, you go know as e be
Abeg! Coo'dan!
Coo'dan dere
Coo'dan
Your blood too dey hot, bros coo'dan dere
Coo'dan dere
Coo'dan
Your blood too dey rush, just coo'dan dere
Coo'dan dere
Coo'dan
One bottle of beer, so you can coo'dan dere
Coo'dan
Coo'dan - they dont know
Your blood too dey hot, bros coo'dan dere
When I small
Na grow I been wan grow
But now I wish say I fit small again
Cos now I know
Say this adulting tin no be play
no be play
And time waits for no one like no delay
no delay
I used to play police and thief
Now police sef dey thief
I'm not an igbo man
But me sef wan be chief
For my village
Talk less of in the city
Where everybody get sense,
If u no get? then its a pity. aya!
Everybody dey ginger with no chill
Me I wan dey cut trax like ninja with mo' skill
Cos God give u mouth, u jus dey talk as yoy feel
Until pessin catch you, give you reset for real
So watch how you run your mouth on and on about
Before them turn your junction to round about
Ehn!
I mean b4 dem change am for you
Rearrange yourself, calm down make I gauge am for you.
Oya na!

When them do you, you go know as e be.

Its tha Phero'

Writer(s): David Joshua
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Coo'dan

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Coo'dan".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Nipsey Hussle, Bino Rideaux

1

36
Hot Songs
by Rich Amiri

1

57
Recent Blog Posts