Depend On It
Depend On It

Piszy - Depend On It Lyrics

Jun 24, 2021
3

Depend On It Lyrics

They call am Piszy Wagba yeah yeah

I'm on the road to my success
My life depend on it
My life depend on it
My life depend on it
My life depend on it

And I gotta make some money
And I gotta make some money
And I gotta make some money yeah
Oh yeah

Now I'm making money now
Them say I do ritual moni tani molo

Now I'm making money now
Them say I do ritual moni tani molo

Moni tani molo
Tani molo

They been speaking rubbish
Cause me I don't know
Tani molo
Moni tani molo
They said I do ritual Omo yeah eh
Yeah yeah

Won ni Mo Shey ogun owo
Eloh shey ogun ise

You won make am but osise
Ko lorun maje ka poshi je

I don't gat time for nobody
Me just wanna live my life
Make sure I go live am right

(Me I go live my life)

Aye kan lowa
Moni ko pemeji
That's why Me go live my life oh yeah

Omo e don tey
Wey we don Dey for this line

Oda pe ona yi jina
Sugbon moma debé
(Oga gan)
Mo Ma debé
(Oo lò fa)
A ma debé
(Oo gunn gann)
Ama debé

I'm on the road to my success
My life depend on it
My life depend on it
My life depend on it
My life depend on it

And I gotta make some money
And I gotta make some money
And I gotta make some money yeah
Oh yeah

Now I'm making money now
Them say I do ritual moni tani molo

Now I'm making money now
Them say I do ritual moni tani molo

Moni tani molo
Tani molo

They been speaking rubbish
Cause me I don't know
Tani molo
Moni tani molo
They said I do ritual omo yeah eh
Yeah yeah

The way I work everyday
And I get my pay ko ye ee
Mi o ma kin shé olè
Owun gbogbo loti lakolé
Who know ooh

Eni tofe lomo
Oo mo eni to fé denu

So I go live my life and and send nobody

Eni tofe lomo
Oo mo eni to fé denu

Say I go send nobody I go live my life

Live my life oh
Send nobody
Living life ohh
Bags Dey my body
Rock them bodies
Drop that money
Live that life
Live that life
Live some life too!

Writer(s): Toheeb Odumosu
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Depend On It

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Depend On It".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts