Bad as E Bad
Bad as E Bad

Sultan, Yung Greyc, Blackah, Karma - Bad as E Bad Lyrics

2
Bad as E Bad Music Video

Bad as E Bad Lyrics

T mode on the beat oh no no hey hey
Naija ninja
Oh no no
Hy hey

So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi ehn
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi

Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Hey na na na na
Hey na na na na
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Hey na na na na
Hey na na na na

Pass me the beef make I knack am
Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa abambukunu domhuta alafia sose soje

And every body wanna know who me
Them say where I come from
Oya do those things that you do looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I say you never seen nothing yet
Seen nothing yet
Seen nothing yet

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o
And good as e be
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Tinini tanana smile for the camera
Ask me for date abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well
Looku looku looku looku looku well well
Dide ko bere ko fi ara jo
Ah ko fi ara jo
Gucci ni Prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo
Ah ko fi ara jo
Gucci ni Prada ni no bragado
Ah ko si bragado

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o
And good as e be
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Ain't no party till we jump in it
Fine fine girls wey dey form in it
When they see us them dey loose all their form finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par par party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let's shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma abeg how many thrones
We stand up
We stand up
Only one karma abeg how many throne

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o
And good as e be
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Oh na na na na
Oh na na na na
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Oh na na na na
Oh na na na na

Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix for petesi
For petesi
Awa landlord petesi ehn

Copyright(s): Lyrics © SENTRIC MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Bad as E Bad

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Bad as E Bad".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts