Who Born You
Who Born You

Timaya, Recoba - Who Born You Lyrics

3
Who Born You Music Video

Who Born You Lyrics

Woh woh woh
DJ Jack boom

Men I don't owe you anything
I don't owe anybody anything

Well na who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me Who born you eh
Na she born me eh eh

Who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Say I no send anybody wey want write
And talk about my life
Anytime wey dem see me dem look at me
Dem say Timaya too high

Yes am high
I just dey wish say me I be bird make I just dey fly
Yes am high
Anytime I look at myself I wish say me I fit fly
Cause these people dem want me make I die
Anytime dem want me make I cry
Why high feel so fly
That's why I sing poverty bye bye
Dem been call me a born throway
Now I dey make am dem want block my way
That's why I got to say Chinekeme
Every morning and night I dey pray
See these people dey tàṣí me
Every time dem dey disturb me
Dem keep on saying things about me
Oh my God Chinekeme

Na who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

I stand gidigba like Olumo rock
I go back I never jam bad luck
I fine like Jonathan Goodluck
Who be that wey want stop my wedlock
Leave me make I stay on my own
Leave me make I sit down ontop my throne
Leave me make I chop toy chop the corn
Nobody is gonna throw me down
Anything wey you like make you yarn
Me and my crew we get our plan
Your word like sinking sand
Omo make you try to be a man
An eye for an eye and a tooth for a tooth
To a needle for a needle and a scatter for a scatter
Anything wey you do I go do pass to you
Make you understand say I get energy

Na who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me Who born you
Eh na she born me eh eh
Check it out now

At least am Mr Somebody
This somebody wey know somebody
That somebody wey know somebody
This somebody know so many body, body
Am feeling like Scoobydoo
Make I just ask me who are you?
My name is ringing bell
If you don't like it go to hell
Anything I do no be your concern no be your concern
Cause TJ True Solo me I trust my caban oh
I get my own pattern
Darkness I on my lantern
You cannot touch me
Cause I be God person
l don see see see
My life e don be be be
For my life e no more stress
That's why I cannot settle for less
See we don kpolongo oh
People start to dey jogodo oh
My life e don better oh
God e don answer my prayer

Na who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me Who born you
Eh na she born me eh eh

Musically na me be the don
Who born you to take my stardom
Fight back penny like Jackie Chan
That's why dem call me a million
Who born the monkey
Na who born the zombie
Who born the

Alleni and True Solo
Hot like a militant if you don't know
This na the time to dey make my dough
No winter can stop my flow

Na who born the monkey
Na who born the zombie
Na who born the born the

Na who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Na who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Who born you who born you
Who born you who born you
Na my mama born me who born you
Eh na she born me eh eh

Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Who Born You

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Who Born You".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts