Glass
Glass

Tobby Drillz - Glass Lyrics

2
Glass Music Video

Glass Lyrics

Man like DRILLZ o it's TOBBY DRILLZ again na na na

Shake your bum bum di bum bum
Shake your bum bum e ye
Leave it Leave it leave it mi amour
Baby girl u know say u fine pass Rihanna
Shake your bum bum di bum bum
Say baby gbe body yen e
Leave it leave it leave it mi amour
Baby u know say u fine pass Rihanna

Say wan feely mi gan oga wan feely mi gan Modun bi filimiyon
Say now dem Dey sing to my song na
Say now dem Dey sing to my song na

I am so gallanted
Warranted none of this chaf men
Fit balance well
Dana si fina si
Oga no test my ability
Kilode tan hate mi
Omode ni wan U no fit be my matey
Leave dem make dem talk dem Dey try underate mi
Dem say I no reach but dem Dey pon my casey
Everything I do I Dey cos casala
And the gyal dem love me dem Dey fall yakata
When we Dey d place we be ogaranyan
And the money full e be jaburata

Shake your bum bum di bum bum
Shake your bum bum e ye
Leave it Leave it leave it mi amour
Baby girl u know say u fine pass Rihanna
Shake your bum bum di bum bum
Say baby gbe body yen e
Leave it leave it leave it mi amour
Baby u know say u fine pass Rihanna

Say wan feely mi gan oga wan feely mi gan Modun bi filimiyon
Say now dem Dey sing to my song na
Say now dem Dey sing to my song na

Pour me a glass I wan relax
Dem man don cast cast cast
No need for stone I Dey pon my zone
Cos u leave in a glass glass house
Shine on na me the man when dem know to Dey kill the vibe
Make dem wine up you know TOBBY DRILLZ Dey scene u must catch a vibe
Get that vibe and get that feeling
Say make we party all night
Till we reach the ceiling oou my baby
Everything I do I Dey cos casala
And the gyal dem love me dem Dey fall yakata
When we Dey d place we be ogaranyan
And the money full e be jaburata

Shake your bum bum di bum bum
Shake your bum bum e ye
Leave it Leave it leave it mi amour
Baby girl u know say u fine pass Rihanna
Shake your bum bum di bum bum
Say baby gbe body yen e
Leave it leave it leave it mi amour
Baby u know say u fine pass Rihanna

Say wan feely mi gan oga wan feely mi gan Modun bi filimiyon
Say now dem Dey sing to my song na
Say now dem Dey sing to my song na

Writer(s): Tobi Ayeni
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Glass

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Glass".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts