Fever
Fever

Xpat - Fever Lyrics

Feb 25, 2022
9
Fever Music Video

Fever Lyrics

Xpat give dem
Eyan Billy

I can be your Romeo
When you down call on me
We can go gum body ooooo
Only you, nobody oooo
Romeo
Holla me when you're lonely oooo
I can be your company
Only me, nobody oooo
Tshey na you wey dey gimme ginger
Turn a bad man to a singer
You're the prettiest I've ever seen
Body tight dey make man sin

Shey na Love or na fever
Wey dey make me dey shiver
Say you dey burst my lever
I can never ever leave ya
This love na forever
I fii swim in yaa river
8 O'clock, jekarira
I can never ever leave ya

Diya Ibeji mi
Kemi gan di Baba Ibeji re
Say Enikeji mi
Tsheybi Emi leni keji re
Baba Ibeji re
Kiwo gan di Iya Ibeji mi
Say Enikeji mi
Tsheybi Iwo leni keji re
My iyanriyan
Girl I no go waste your time
You fine pass Tati ana
Forget sister Hannah
Oh na na na na

Shey na Love or na fever
Wey dey make me dey shiver
Say you dey burst my lever
I can never ever leave ya
This love na forever
I fii swim in yaa river
8 O'clock, jekarira
I can never ever leave ya

I can never leave ya
Leave ya (Leave ya)
Say na you be my diva
Na you be my diva
Girl you so sweeter
Sweeee
Forget social media
Forget all the lies wey dem dey lie
Burning deep like fire (Ya ya)

Shey na Love or na fever
Wey dey make me dey shiver
Say you dey burst my lever
I can never ever leave ya
This love na forever
I fii swim in yaa river
8 O'clock, jekarira
I can never ever leave ya

Wharrido wharrido HB
Wharrido wharrido Mhydex
Wharrido wharrido

Writer(s): Mustapha Tijani
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Fever

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Fever".

Lyrics Discussions

1

13
Hot Songs

1

3
by Xavi

1

102
Recent Blog Posts