Pink Smile
Pink Smile

Ekene - Pink Smile Lyrics

Jan 7, 2022
3
Pink Smile Music Video

Pink Smile Lyrics

Give you love

You no fit get enough of my sweet love

Me, I no go take you for granted

I go make you forget all your past year

Give you love

Give you love

Your eyes are so beautiful like dove uh

Your smile is so pink

Pretty thing I dey feel you baby

All I want na person wey go give me peace of mind

No be person wey dey strong face too serious to smile

Na you i go date

Bcos na you i dey craze for

Take you on vacation

complete relaxation mami

The location go be Miami

Wetin you see go make you happy

Make sweet love in a room wey fancy

This you back dey high me

I Love the view when you ride me

I can't deny it, baby

Your body drives me crazy i'm thirsty

Girl, I go dey your side

Na your way i like

You light me up like a drug

Girl, you rock my world I believe in you

This no be joke or cruise

I'll take good care of you

I'll do all you want me to Baby

You and I can take a ride to

where ever the compass points to

Somewhere I can be with just you

This is how I feel about loving you

I see the future in you

Na why i really adore you

Na only you go be my honey

Money, i so spend the dollar on you

Fancy dinner for two

Me i love to jolly o

I'm in the mood to spoil my only shawty (Shawty)

i love my life

i love the way i dey feel right now

I got a pocket full of money

Writer(s): Anthony Ekene Obiechie
Copyright(s): Lyrics © Anthony Ekene Obiechie
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Pink Smile

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Pink Smile".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Nipsey Hussle, Bino Rideaux

1

36
Hot Songs
by Rich Amiri

1

57
Recent Blog Posts