Way
Way

Falz, Wande Coal - Way Lyrics

6
Way Music Video

Way Lyrics

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe lo kawe
Awa lomo way way way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe true
No be everybody wey go true
No be everybody know book true
E no mean say me I be fool
Money dey me account like full
Don't make me lose my cool
If you give me make you give me like you
If you give me make you give me like you

Mo ti mope mi o smart lati class one
Iwo nso oyinbo emi ń tabon
And I got a F9 in Maths gan an
But I'm calculating hundred thousand Dollars
Wey you hustle for one year
Me I made it on one endorsement
Five point GP from the onset
So you mean you still dey find employment
That be nonsense but I'm the dumbest
Ta lo sọ bẹ
See the numbers
I recorded
At the concept
Feel the pocket
How you go dey ask me say wetin be budget
I'm insulted

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe wa
Awa lomo way way way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe true

No be everybody wey go school
Who dey hustle na hin know the real way oo
Everything we do is all about the ego
Ogbeni check oo
No be who score hundred percent oo
Many men don make it at the ghetto
And if you check dem no pass NECO is that so
No dey form say you get sense
Na how you dey measure your intelligence
But we still no dey fit see the extent
If you no dey get cheque what's the essence
When boys no dey fit feel your presence

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe wa
Awa lomo way way way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe

Writer(s): FOLARINDE FALANA, OLUWATOBI WANDE OJOSIPE
Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Way

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Way".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
X
by Poppy

1

209
Hot Songs
Recent Blog Posts