Godwin
Godwin

Korede Bello - Godwin Lyrics

Jan 29, 2015
57
Godwin Music Video

Godwin Lyrics

Mavin
Eh eh
Eh eh

Korede bello
Don jazzy again oh
Omo lope
Mega superstar oh
O daa na

I don get alert
Godwin
And I don pay my rent God win
Them been wan fall my hand but God win
Them been wan kill my Joy but God win
I say anything them do na God win ona God win ona God win o
Anything them do na God win ona God win ona God win o

I don change my name to God win
And omo I don buy motor God win
Them say my market no go sell but God win
And them been say I no go blow but God win them my broda
Make them try their luck my God go win oh

My God win oh
My Lord win oh
Anything them do na God go win oh God win oh God win oh

As you don pass exam na God win
And dem been say you no go pass but God win
You wake up see today lasun na God win
Robbers dey rob dem no see you broda God win
Dem no see you my sister na God win oh na God win oh na God win oh
Anything them do na God win ona God win ona God win o

As na your wedding day na God win
And e don tey wey you dey find but God win
So we go pop champagne today God win
We go dance dance dance cause God win over o
Elelele

Anything you win na God win
And if you win election my broda God win
Like if you win contract my friend God win
And if you check the countdown my broda na God win
And if your market selelele na God win oh na God win oh na God win oh
Anything them do na God win oh na God win oh na God win oh
Why you no go dance na God win oh na God win oh na God win oh na God win o
Anything them do na God win oh na God win oh na God win oh
God win oh

Writer(s): KOREDE KAREEM BELLO, MICHAEL AJEREH COLLINS
Copyright(s): Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Godwin

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Godwin".

Lyrics Discussions
by Calypso Rose

1

40
Hot Songs
by SZA

1

878
by FloyyMenor, Cris Mj

1

57

1

3
Recent Blog Posts