Head Full
Head Full

Miles Answer - Head Full Lyrics

Jul 24, 2021
2
Head Full Music Video

Head Full Lyrics

My babe dey complain
Miles you nor dey give me  attention
Am chasing the bag
The attention wey I get like soldier man
Hustle don put am at ease
House rent don dey dew
Landlord fit threw away my things
I want you around but no more skin to skin
Durex or gold cycle
To feed myself hard
Nor to talk of kids
I want dey buy you goodies and panties
Miles I nor dey complain
Remember we start with  stick sweet
That na olden days
Without money couple goals nor dey sweet
I want you to be happy
As u dey learn work so
Lunch food supposed dey come with chicken
Ain't you tired of mineral and biscuit
Broke boy don't deserve no pussy
But my babe still dey give me

So incase I nor dey pick your call
Head full head full with thoughts
Incase I nor reply your chat
My brother head full with thoughts

18 years for daddy house
Everybody see you as a failure
Yahoo don hard
Be like na to go back to Tailor
Where una dey see money
Help a brother
If na ocean
I nor mind turn to sailor
All Girls want a rich guy
Who una dey leave the broke ones for
I smoke a lot cause am always depressed
If nor be spoilt world
How many years I dey
Wey I nor go sleep for night
Steady on the hustle
Na lapi I dey press
I hustle to take care of my family
I nor come to impress
Nor be say I dey snub
A lot of things dey my head
My account dey moan
Debit dey give am head
Nor be to pack ear rings for body
To show say you bad
You fit set doggy for bed
So incase I nor dey pick your call
Head full head full
With thoughts
Incase I dey snub your chat
Try understand head full
My brother head full with thoughts
My mind dey outside
But my account say my stay inside
You fit still help a broke boy like me with pussy
We fit do am one side
Miles answer to the world
Head full

Writer(s): isaiah Nelson
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Head Full

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Head Full".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
X
by Poppy

1

209
Hot Songs
Recent Blog Posts