Fix you
Fix you

Nigre Frank - Fix you Lyrics

Feb 9, 2020
2
Fix you Music Video

Fix you Lyrics

Yeah eh eh eh
I can fix you baby
Oh huh huh
Dey call me Nigre
She swear say
She no go fall in love again
Say all dem guys make her go insane
Dem get story story for their mouth o
Dey take her pieces and left her alone
I show like a real guy o
I no dey like other guys o
My heart don break into pieces o
Be my doctor mek you fix it o eh
They will realize they will realize
That we are alive we never die o
From heart break
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
Shebi you get body what of money
No let anybody give you trouble
Who no dey ready mek e humble yea
Me and you we no go trouble
For better for worst we still dey travel
From stage to stage we still dey grow o
All the heart breakers
All the fake lovers
All the gold diggers
Wey break our heart yea
We no die still alive
Strong and fine love is blind
But I can see it in your eye
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
I show like a real guy o
I no dey like other guys o
My heart don break into pieces o
Be my doctor mek you fix it o eh
They will realize they will realize
That we are alive, we never die o
From heart break
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
Love is blind but I can see
Don't break another's heart

Yeah eh eh eh
I can fix you baby
Oh huh huh
Dey call me Nigre
She swear say
She no go fall in love again
Say all dem guys make her go insane
Dem get story story for their mouth o
Dey take her pieces and left her alone
I show like a real guy o
I no dey like other guys o
My heart don break into pieces o
Be my doctor mek you fix it o eh
They will realize they will realize
That we are alive we never die o
From heart break
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
Shebi you get body what of money
No let anybody give you trouble
Who no dey ready mek e humble yea
Me and you we no go trouble
For better for worst we still dey travel
From stage to stage we still dey grow o
All the heart breakers
All the fake lovers
All the gold diggers
Wey break our heart yea
We no die still alive
Strong and fine love is blind
But I can see it in your eye
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
I show like a real guy o
I no dey like other guys o
My heart don break into pieces o
Be my doctor mek you fix it o eh
They will realize they will realize
That we are alive, we never die o
From heart break
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
I can fix you
I can fix you
I can fix you
Out of my pieces
You can fix me
You can fix me
You can fix me
Out of your pieces
Love is blind but I can see
Don't break another's heart

Writer(s): Anietie Frank
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Fix you

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Fix you".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts