I See Them

Osa - I See Them Lyrics

5

I See Them Lyrics

Yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah
Woo woo woo

Everyday we wake up, we dey work we dey work
Everyday you wake up, ibi talk you dey talk
Every day we wake up, we dey work we dey work oo

I be ghetto boy, awoo
I dey on my own
I dey hustle o
Why dem dey want my own
I see them, i see them
I see them, my enemies i see them
I see them
I want to thank God cause i see them, i see them, i see them
They gimme motivation
They make me want dey go hard
They make me want dey make am
Thank God for their lives, thank God for my life
Thank God cause i make am, oh we make am

I be ghetto boy, awoo
I dey on my own
I dey hustle o
Why dem dey want my own
I see them, i see them
I see them, my enemies i see them
I see them
I want to thank God cause i see them, i see them, i see them

When we wake up we dey go hard
Everyday we dey town
From Monday to Sunday
We no get time for no holiday
But you dey there you dey talk
Konkonsa you dey talk
Hand wey dey work edey chop
But you dey there you dey talk

Everyday we wake up, we dey work we dey work
Everyday you wake up, ibi talk you dey talk
Every day we wake up, we dey work we dey work oo
Everyday we wake up, we dey work we dey work
Everyday you wake up, ibi talk you dey talk
Every day we wake up, we dey work we dey work oo

Writer(s): Jefferson Osabutey
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of I See Them

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "I See Them".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

579
Hot Songs

1

982

1

122
Recent Blog Posts