See Me Ri
See Me Ri

Wande Coal - See Me Ri Lyrics

2
See Me Ri Music Video

See Me Ri Lyrics

Code name Wande Coal
Mavin activated

It's Mavin
I'm on my grind
What do you know about this
Working all the time
What do you know about this
I no get your time
If you hating keep hating
It's a blessing in disguise
I'm specially design

As e dey go as e dey go
Na so we go dey go as e dey go
You can drop me any where
On internet I still go blow
I get dough I got dough
If you get it make your dough
If you think you better than me you must be

See all this crazy people
They want to cause for my area
I dey call dem mosquitoes
They won to dey chop me dey give me malaria malaria
Worry people them say them be king them be king for their area
Another worry people
They won to dey chop akara for my burrial kai
Like say they know see me ri
See me ri I sell am for you I sell am for you
You know me before or you buy am from me
Or you buy am from me
Ti o bahun she tori ori o mo mi ri
Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri
You see me ri see me ri
Shey I sell for you noooooo

So many things we dey hear we dey see
Wey dey happen for this place for this place
Them no send me I no send them
Cause you know say me I ney dey look face
Na where I dey work na there I dey chop
That's why oyinbo people dey call am workshop

As e dey go as e dey go
Na so we go dey go As e dey go
You can drop me any where
On internet I still go blow
I get dough I got dough
If you get it make your dough
If you think you better than me you must be

See all this crazy people
They want to cause for my area
I dey call them mosquitoes
They won to dey chop me dey give me malaria malaria
Worry people them say them be king them be king for their area
Another worry people
They won to dey chop akara for my burrial kai
Like say they know see me ri
See me ri I sell am for you I sell am for you
You know me before or you buy am from me
Or you buy am from me
Ti o bahun she tori ori o mo mi ri
Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri
You see me ri see me ri
Shey I sell for you noooooo

They try fall me
Many many times but yet I still dey arise
I go continue dey shock you egbon don't be suprised
We dey drop the news for street just like a thief in the night
Them no fit find me for darkness I dey for light

As e dey go as e dey go
Na so we go dey go as e dey go
You can drop me any where
On internet I still go blow
I get dough I got dough
If you get it make your dough
If you think you better than me you must be

See all this crazy people
They want to cause for my area
I dey call them mosquitoes
They won to dey chop me dey give me malaria malaria
Worry people them say them be king them be king for their area
Another worry people
They won to dey chop akara for my burial kai
Like say they know see me ri
See me ri I sell am for you I sell am for you
You know me before or you buy am from me
Or you buy am from me
Ti o bahun she tori ori o mo mi ri
Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri
You see me ri see me ri
Shey I sell for you noooooo

See me ri I sell am for you I sell am for you
You know me before or you buy am from me
Or you buy am from me
Ti o bahun she tori ori omo mi ri
Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri
You see me ri see me ri
Shey I sell for you noooooo

Writer(s): Michael Ajerah Collins, Wande Ojosipe
Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of See Me Ri

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "See Me Ri".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

13
Hot Songs

1

3
by Xavi

1

102
Recent Blog Posts