Ringing
Ringing

Xpat - Ringing Lyrics

Feb 25, 2022
3
Ringing Music Video

Ringing Lyrics

Hmmm Hmmn
Yeh yeh yeh yeh oo
O nor nor nor nor
Xpat Give dem
Eyan Billy
O nor nor nor nor

Only money dey for my mind
Every night, that's why I dey grind
Mama say everything will be fine
Say make I wait for my time
If I get plenty money
I will go home and bless my mummy
Me I no dey send nobody
Me I no dey fear nobody
Send nobody
Fear Nobody

Only money matter
Kilenwaka o
Kilenbaka o
All for the raba
And the paper
Me and my brothers
Make we jigga
No be pasta

My phone is ringing
Who dey call me
No disturb me
Owu no dey blow me
My phone is ringing
Who dey call me
No disturb me
Owu no dey blow me

Early morning Monday
If you wanna call me
Call me for the money (Eh eh)
No dey disturb me brother
If I getti money, then we go party
Give it to me bobo
Give it to me sharply
Anything wey fii turn money
Make I know now
Me I no dey slow down
Me I no dey gock am
Me I no dey dull am
Only bout the money o

Only money matter
Kilenwaka o
Kilenbaka o
All for the raba
And the paper
Me and my brothers
Make we jigga
No be pasta

My phone is ringing
Who dey call me
No disturb me
Owu no dey blow me
My phone is ringing
Who dey call me
No disturb me
Owu no dey blow me

Omo toba kowodele niya ma yin
Make dem feel me from here down to Germany
Eleda mi mapa maami, Jekojere omo laye nbi
That's why I dey gring all day
Make I make her dey happy

My phone is ringing
Who dey call me
No disturb me
Owu no dey blow me
My phone is ringing
Who dey call me
No disturb me
Owu no dey blow me

Hmmn
Tshalaba eh eh tshalaba o
Tshalaye eh eh o Tshalaye o
Everybody wanna riim tshalayae o
Xpat sha ni Alaye
Tshalaba eh
Mhydex
HB
Medal lo she mix

Writer(s): Mustapha Tijani
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Ringing

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Ringing".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

13
Hot Songs

1

3
by Xavi

1

102
Recent Blog Posts