Talking Money
Talking Money

Yovi - Talking Money Lyrics

Jan 5, 2020
2
Talking Money Music Video

Talking Money Lyrics

INTRO
Yovi:
Hey siri
If you’re not talking money
Siri:
You’re talking nonsense
Simmer

REFRAIN
Yovi yovi
You not talking money now
You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense

1st VERSE
Na person wey work
Na him must to chop
Firigbon oshilekun
If u get the kokoro
No Dey use another man time to
Set your own time
Na person wey pass Na him get opolo

Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o

CHORUS
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o

REFRAIN
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense


2ND VERSE
Baiye sheri langbe be
Na money we Dey find everywhere
Eiye nfo Eyan Rin Nile
Adurami ni ka sha de be

Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o

CHORUS
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o

REFRAIN
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense

OUTRO
Yovi: Bi Ire ko ba bami soro owo
Siri: You are talking nonsense

Writer(s): Uchenna Agu
Copyright(s): Lyrics © CULBEED MEDIA
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Talking Money

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Talking Money".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

126

1

477
Hot Songs

5

2K
by 4batz

1

10
Recent Blog Posts