Church
Church

Zoro - Church Lyrics

Sep 25, 2020
2
Church Music Video

Church Lyrics

I been no know say no know say
I been no know say ayy oh oh
I been no know say her papa na reverend
Still talk the talk work the work collect number
Con be like say bad man fit too clever
Fine wey she fine can't lie e get level
Her pretty face is Jah in the church
Her pina body make me sit down for front
I con be waise right Miminati
Her voice be like when angel dey sing Philomena

E take a bad man go to church Philo pay
Wey make a frat' man go to church Philomena in the church
Philo pay wey make a bad man go to church

Bad man bad man with the mic
But I fit to shoot a man for you ayy ayy ayy
Highland down to kokoma
Cause if e get the man for you nobody messing in my 'iloko
Gat your body straps in like ngwo gwo
You get kara hidden places you don't know
Girl I I no like to see Philo lo no no ayy ayy ayy

I no suppose reason babe matter wey I dey reason money matter
But I dey reason you hmm
I no suppose reason date matter wey I dey reason smoke matter
But I dey reason you
I'm not be the type of guy to say I nafuana my back man never
Polite with some totally different
First time dem hooligans puts me into body dan
When I told it the goons are sweating e weak them Philomena

E take a bad man go to church Philo pay
Wey make a frat' man go to church Philomena in the church
Philo pay wey make a bad man go to church
E take a bad man go to church Philo pay
Wey make a frat' man go to church Philomena in the church
Philo pay wey make a bad man go to church

The pure the kind of love I want to build around you
ls surrounded with about 4.2 billion billi billi
So you just have to prpe low and get the point
You get the point now but you just see it

Give me the ice water e fit to cool me ayy
Give me the ice water e fit to cool me
I carry my ankara right under duvet
Loosing my gain and loss
Bad man na mr craft trap out the gees used to gree
Give me the ice water e fit to calm me down
Ba ba ba su eh
Listen my baby you should better leave town
Cause they go pursue pursue my baby yayy yayy

Bad man bad man with the mic
But I fit to shoot a man for you ayy ayy ayy
Highland down to kokoma
Cause if e get the man for you nobody messing in my 'iloko
Gat your body straps in like ngwo gwo
You get kara hidden places you don't know
Girl I I no like to see Philo lo no no
It's STG ayy ayy ayy

Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Church

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Church".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

479
Hot Songs
Recent Blog Posts