Love (My Baby)
Love (My Baby)

Timaya - Love (My Baby) Lyrics

2
Love (My Baby) Music Video

Love (My Baby) Lyrics

She get class o eh
She's too fine o eh
She's hard working o
The girl she no dey carry face o eh

She's too humble she no dey talk back at me o eh
She sabi cook o
And she get respect for my friends eh

I say if una see my baby eeh
Thank am for me o
If you see my baby eh
Greet am for me o
Honey honey honey eeh
Lovey lovey eeh
Honey honey eeh
Love o love o (Ha) (See)

She sabi smile o eh
She sabi dress o eh
She sabi plan o and she get the fear of god o eh
She's organized o
She good for bed o eh
Every night and day
She dey always dey make me dey happy eh

I say if una see my baby eeeh
Thank am for me o
God go bless my baby eeeh
Amin oh
Honey honey honey eeh
Lovey lovey eeh
Honey honey eeh
Love o love o (Ha baby baby)

Everyday I've been looking a way eeh
Everyday I've been a way eeh
Everytime I look am a eeh
Everytime I dey bless god for you as you come my way eeh
Every day I am loving you every day eeh
Everyday girl I'm wanting you everyday eeh
Every day I dey thank God as you dey come my way eeh
Every day I happy say na you dey by my side

I say kedere muye
Wane kedere muye
Asi gi kedere muye oh oh
Kedere muye
Oh oh kedere muye
Asi gi kedere muye
Oh my people kedere muye

Anywhere you go my baby girl I go follow you go oo
Anywhere you go baby I love you my my honey
Sugar, sugar sweetie and I'm letting you happy

I say if una see my baby eeh
Thank am for me eeh
God go bless my baby eeh (Ice water)
Amin ooo (Abu ventures)

My baby eeh (Don't venture that venture)
Thank am for me eeh eeh
God go bless my baby eeh
Amin o eeh
I dey smile eeh I no dey think eeh
I'm happy the way you make me dey feel eeh

Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Love (My Baby)

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Love (My Baby)".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Calypso Rose

1

40
BPT
by YG

1

1K
by 4batz

1

14
by Movements

1

271
Hot Songs

1

523

2

2K
Recent Blog Posts